David yonggi cho wife passed away

David Paul Yonggi Cho death: Enoch Adeboye, Joshua Iginla mourn Pastor Yonggi Cho death, DCEM fix burial

Wia dis foto come from, Pastor E A Adeboye

Pastor Dr. David Paul Yonggi Cho, di owner of one of di world largest mega-church don die.

Di preacher na co-founder of di Yoido Full Gospel Church [Assemblies of God] for South Korea.

Yonggi Cho wey be age 85 die on Tuesday, im church confam for press release wey BBC Pidgin see.

Wia dis foto come from, Pastor David Yonggi Cho

At di time of im death, Dr Yonggi Cho bin dey receive medical treatment for brain hemorrhage wey e suffer from since 2020.

Cause of im death at 85 fit be dis sickness.

Nigeria popular preachers all respect dis South Korean Christian leader wella.

Pastor Enoch Adeboye of Redeemed Christian Church of God [RCCG] and Joshua Iginla dey mourn Yonggi Cho death.

Wia dis foto come from, Pastor David Yonggi Cho Ministry

David Yonggi Cho Biography

Dem born Cho for 1936 into a Buddhist family as dem live during di Korean War.

E convert to Christianity at age 17 - dis na afta

Ministering Hope For 50 Years

In a world yearning for hope, Dr. David Yonggi Cho emerged as a beacon of light, carrying a vision that would touch the lives of millions. For five decades, he relentlessly pursued his calling, dedicating himself to building a church that would ultimately become the largest in the world. Now, in this captivating book, you have the opportunity to delve into the remarkable life of this extraordinary minister.

Throughout his journey, Dr. Cho learned invaluable lessons about the power of reliance. He discovered that true success came not from depending on his own abilities, but from surrendering completely to the Holy Spirit. In moments when he embraced the guidance of the Holy Spirit, he witnessed triumph; in moments when he faltered, he encountered failure. With utmost sincerity, Dr. Cho shares the stories of his temptations and doubts, his failures and successes, and how the Holy Spirit faithfully accompanied him in every situation.

In “Dr. David Yonggi Cho: Ministering Hope For 50 Years,” you will witness the unfolding of an incredibl

Yonggi Cho death and burial: David Paul Yonggi Cho life and times in pictures

Wia dis foto come from, David Yonggi Cho

Evangelist Dr. David Paul Yonggi Cho, wey be di owner of one of di world largest mega-church die on Tuesday, im church confam.

Di preacher wey die at di age of 85 be di co-founder of di Yoido Full Gospel Church for South Korea.

Im also be di founder of di David Yonggi Cho ministry.

For 1958, di Oga cho graduate from Full Gospel Bible College Seoul, Korea and im later found di Daejo Full Gospel Church dat year.

Before im death im be Senior Pastor of Yoido Full Gospel Church, General Superintendent of Korea Assemblies of God and e don also be di Chairman-World Assemblies of God Fellowship between 1997-2000.

During im 63 years in ministry, David Yonggi Cho don carry waka to preach di gospel across many nations of di world.

See some pictures wey show im life and time

Wia dis foto come from, DCEM

Wia dis foto come from, DCEM

Wia dis foto come from, DCEM

Wia dis foto come from, DCEM

Wia dis foto come from, DCEM

W

Copyright ©damtree.pages.dev 2025